T Classic – “Think About It Lyrics“
[Intro]
Serimakaburi
Mix Naija
It’s Krizbeat the drummer boy
Classical boy
VERSE 1
Suddenly Baby I don’t know what to say
So wetin I do to you why you hurt me this way Girl yeah
I climb the highest mountain for your sake
Yea Yea Yea ah
HOOK
Ojoro cancel Ojoro
See money you open your toros
Me I put money for her kolo
Shey bi your love na the koko
Make we start again (Game Over)
No other game (Game Over)
No other game (Game Over)
Yea yeah yea ah ye…
BRIDGE
Make I show you love (Odikwa Necessary)
Oh oh make we be together (Odikwa Necessary)
Oh oh we don’t vibe anymore (Odikwa Necessary)
We don’t do anymore (Odikwa Necessary)
So what you checking for?
Think about it, Think about it,
Think about it,
So baby, Think about it
For the time we share, Think about it
I’m telling you (Think about it) say nobody fine pass you, Think about it
VERSE 2
Sorry for the things I did (did)
Sorry for the things you did (did)
We could work it out better (better)
Morenike ma ti koba mi
Yeah, I’m in love,
Nobody feel I’m in love
So baby sa re wa for my love
Me no know about you I’m in love
Oh oh oh
If we fight, no be say make you go follow another man
I don dey check ma phone, hoping say na you go call e ye
Oh baby don’t do like that oh
No fall my hand oh oh oh
HOOK
Ojoro cancel Ojoro
You see money you open your toros
Me I put money for her kolo
Shey bi your love na the koko
Make we start again (Game Over)
No other game (Game Over)
No other game (Game Over)
Yea a ye ye ah a
OUTRO/CHORUS
Make I show you love (Odikwa Necessary)
Oh oh make we be together (Odikwa Necessary)
Oh oh we don’t vibe anymore (Odikwa Necessary)
We don’t do anymore (Odikwa Necessary)
So what you checking for?
Think about it, Think about it, Think about it, Think about it
Goal ball joor!
The post [Lyrics] T Classic – “Think About It” appeared first on tooXclusive.
0 comments :
Post a Comment